Nneka Shares New Song & Video “Go Within”?

On March 13, Nneka published a new song and video called “Go Within.” The release was preceded by a strong statement shared by Nneka on her social media platform. It reads:

“my people una..I dey support myself these days as I talk am earlier this year. we dey do things dem slightly different this year oh…

so I say make I drop another song wen I take do wen dem big big record company dem no want commot/release.(na joy I dey use take give una dis correct kangpe music wen go totori your mind.i dey commott all these songs take give una..so I dey very grateful…

March 14th I go drop “go within”… d song na to help us take remember say na only we be d master of our own waka for this earth…(Ofcos with the help of our prime creator yah)..so make una stay tuned..
one love”

Click here or on the image above to check out the official video for “Go Within,” and remember to like, comment, and share.

Leave a comment